eldee wash wash şarkı sözleri

Eldee the don Sarz on the beat It's Trybe records oshe You see this chemical If you use it to wash this paper It will turn to Dollars hehehe 3k BIS na wash They say dem don turn am to 1 5 na wash 20kobo for phone call na wash Contract line na sign say you dey ball na wash Me I don't go to the Mainland na wash I stay close to Banana Island na wash Excuse me what is BRT na wash When in the club I chill in VIP na wash Huh I'm going to feature Wyclef na wash Jonathan dey pick my call himself na wash Ooooh Jay Z too dey ping me jor na wash I been dey follow Messi play before na wash See me I only fly first class na wash Na me wey produce fimile for Kas na wash This my new gbedu na him sure pass na wash Ask my mom I came first in every class na wash in every class We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash Louis Vuitton na wash Fendi Gucci Prada Ferragamo na wash She say her shoe na Chris Lobu ton na wash She say she no dey wear tailor Lauren na wash I've never eaten amala na wash I've never tasted alomo or paraga na wash Me I've never taken okada na wash I've never ever had pure water na wash I only wear human hair o na wash It's from Dubai me I don't ever shop here o na wash I have four Blackberry handsets na wash I'm going to have my wedding in Seychelles na wash Noo I don't kiss on the first date na wash After clubbing I can't go to a guys place na wash Without make up I still have a fine face na wash I'm serious this is my first time noww na wash We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash Fashola is a close friend na wash Dem show my video for CNN na wash O boy see as I dey pop Rose na wash I'm a friend of Aliko Dangote na wash I no dye wear one shoe twice na wash When I dye shop I no dey ask for price na wash I only basmati rice na wash Barack Obama dey call me for advice na wash You see the Lord sent me to you na wash It is well just sow a seed or two na wash The more you sow the more you reap na wash Do more my guy don't be cheap na wash I'm a youth too I share your plight na wash That's why I'm here to fight for your right na wash Vote for me and I will give you light na wash After we win everything will be alright na wash alllright We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash We dey wash Na wash Na wash Na wash Na wash
Sanatçı: Eldee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eldee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı