eldiky my race şarkı sözleri

Yeah Dah righ Omo Things don too do me Nothing even fit move me Akalamka kpo chimchim I be trailer dey no fit jam me Hold me Jidem Dey no fit stop me olisa dubem Afum ntim na surelere I calm just dey work jeje Ogechukwu bu best nwanne No quite no rest nwanne Was born with a silver spoon And I lost the spoon And I found this spoon What you think about me no concern Me Osondi owendi Ah Do it for my fans and family Abiam from grass to glory Ife nwoke gba na uzo di wosky Nwanne gbam one short of whiskey Kamu butuo mmuo nodikwa risky Lost my Dad at a young age Malu na uwa nka by savage Nime Onitsha Akpo bu language Wetin my eyes don see I no come play I nobi JJC Mana ipiam be na esewa on a low I'm plotting new role With different goal Live for a reason chor purpos Abobby no play I dey on set And my matter Set Dem go hear cassette Maka ebugom my cross Mpa ebugom my cross Back in the days we no clothes Back in the days we gat no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race Back in the days we got no clothes Back in the days we got no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race Back in the days we got no clothes Back in the days we got no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race I dey run my race I dey run my race I dey my track i dey run my race I dey run my race I dey run my race I dey my track i dey run my race Like hunchback i carry my dreams dey Go Dreams of achieving my all goal Creating mohitz, adding new flow Nobody brought me I brought my self I did it all me One man stand Lone wolf I fought my Demons alone Truth is dah really got bad days Could remember that Day for Isolo Thinking about my life in a blink Okada hit me Omo I nearly die Couple of Near death experience Buh I thank God say man neva kpai Acho kam nabazie be mama anyi Mman ekwedi oman too na beanyi Steady grinding nwanne oo Do or Die Nwenne oo Rap or Die Nwanne Kwechili Kpoo tye Mpa kwechili Kpoo tye Dah righ Back in the days we got no clothes Back in the days we got no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race Back in the days we got no clothes Back in the days we got no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race Back in the days we got no clothes Back in the days we got no shoes Steady I dey grind for better days I dey my track I dey run my race I dey run my race I dey run my race I dey my track i dey run my race I dey run my race I dey run my race I dey my track i dey run my race Couple of Near death experience Buh I thank God say man neva kpai
Sanatçı: Eldiky
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eldiky hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı