eleegal slow şarkı sözleri

Ayayayayai ayayayai Eleegal eleegal eleegal slow Slow, Slowly Rock your body oh rock your body for me oh I fitto change your life in a second oh baby oh oh Say na true love wey me I geti geti for you oh oh eh So why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay Why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay eh E bami pe Tope Tope ti ko mi si ponpe E bami so fun Yetunde make she no carry my love gbese So many girl I throw away I no fit cheat on my baby oh Do anything to please my bae everyday Coz I've fallen for you ohh yaay Wetin I go do ohhh yaay Fallen for you ohhh yaay Wetin I go do ohhhh for you Biko take it slow slowly Rock your body oh rock your body for me oh I fitto change your life in a second oh baby oh oh Say na true love wey me I geti geti for you oh oh eh So why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay Why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay eh Baby make I give you proper loving no be China Ain't nobody fittu stealu my Chioma Coz where you dey dey dey na there I go dey Who born the man wey wey wey go steal my bae Biko take it slow slowly Rock your body oh rock your body for me oh I fitto change your life in a second oh baby oh oh Say na true love wey me I geti geti for you oh oh eh So why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay Why you fine like this Your mama born you well You be better pikin yaay eh Wizard
Sanatçı: Eleegal
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eleegal hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı