elektro loki (casa) (feat. bensolex) şarkı sözleri

Been on a low for a long while (yeah) I dae hide my face Maintain my space I dae my lane I dae run my race I pray for grace Cos nobody dey for me Only me dey for me Nobody feel my pain na why I Dey my Dey oo (Lowkey Lowkey) Every other day I dae push my P base on a (Lowkey Lowkey) And if e Dey too much I light my spliff cos nobody (Holy Holy) I feel better anytime, anytime I'm (Lonely Lonely) Money On my mind Steady on my grind yeah Look inside not outside (Ayyyy) Money and peace of mind (Ayyyyy) Cos me I no fit shout (Ayyyy) Mi Casa Su Casa (Ayyyyy) Look inside not outside (Ayyyy) Money and peace of mind (Ayyyyy) Cos me I no fit shout (Ayyyy) Mi Casa Su Casa (Ayyyyy) So many things wen dey pepper my chest Hustle hustle man no fit to rest Wetin be work if you no see interest If you no get them go call you swegbe Were Were dem go do you yeye Oluwa o ma jekin shubu Ma jekin shubu Cos the load don dey heavy for my neck o neck o (Lowkey Lowkey) Every other day I dae push my P base on a (Lowkey Lowkey) And if e Dey too much I light my spliff cos nobody (Holy Holy) I feel better anytime, anytime I'm (Lonely Lonely) Money On my mind Steady on my grind yeah Look inside not outside (Ayyyy) Money and peace of mind (Ayyyyy) Cos me I no fit shout (Ayyyy) Mi Casa Su Casa (Ayyyyy) Look inside not outside (Ayyyy) Money and peace of mind (Ayyyyy) Cos me I no fit shout (Ayyyy) Mi Casa Su Casa (Ayyyyy)
Sanatçı: Elektro
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elektro hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı