elem t desire şarkı sözleri

So just focus on your dream Make you no let no man deceive you Oo just be on your feet I used to think about this life all night every day Praying for he day wenna the good favour go come my way We dey work everyday wey them boys we hustle "yeah" Buh some say another day wey them no get time to battle Cos there may me rise may be fall Many many brights many dulls Say so if you keep am for your self you for do am "ooo" yeah Many badder "eee" Buh some fear haters only baba dey "iee" Oo my God "eee" Oo Lord have mercy "eieee" So just focus on your dream Make you no let no man deceive you Cos karma no be "ooo" So Anything wey u sow you go reap "ooo" Ooo just be on your feet Cos one day man dem will believe you "eee" We go do am ee wey we go tell them say Oo one day oo one day yeii They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire Oo one day oo one day yeii They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire Oo Lord have mercy "eieee" So just focus on your dream Make you no let no man deceive you Cos Karma no be "ooo" So Anything wey u sow you go reap "ooo" Oo just be on your feet Cos one day man dem will believe you "eee" We go do am ee wey we go tell them say Oo one day oo one day "yeee" They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire Oo one day oo one day yeii They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire Oo one day oo one day "yeee" They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire Oo one day oo one day yeii They dey follow demma desire "eee" They dey follow demma desire Demma desire
Sanatçı: Elem T
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elem T hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı