elevated eyes can see şarkı sözleri

As far as your eyes can see I swear Your eyes can see As far your eyes can see You can do anything Be anything yeah As far your eyes can see If you hustle e go pay you As far as your eyes can see If you want I go take you Baby no mind dem yeah Make you no mind dem How you start You think sey dem go know Lai lai dem no go know Where you dey come from Where you dey go Hustle ur hustle Just dey win win win On your journey u go see see things Friends dey turn to foes foes dey turn to friends At the end of the day Make you no mind dem yeah Baby no mind dem yeah Make you no mind dem Everybody still Dey head to the top Do your own make I do my own Dem say life Na turn by turn No dey worry No Dey worry Las las we go dey alright o As far as your eyes can see You go buy mansion for your mama Car for your papa As far as your eyes can see anything wey we seek we dey find Dem dey hide we dey seek As far as your eyes can see Your eyes can see everything As far as your eyes can see If you want I go take you Baby no mind dem yeah Make you no mind dem Nofar as your eyes can see Las las e go pure As far your eyes can see If you hustle e go pay you As mind dem
Sanatçı: Elevated
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elevated hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı