elevated nonsense şarkı sözleri

Where you Dey? Where u Dey where you Dey o nah Where you Dey I see the look you Dey give me from behind Walahi talai Sky big enough for everybody shine Where you Dey Hold up Hustle every night we no Dey sleep Boys just Dey vex Everybody eye Dey red I focus on my bread Pray to Jehovah I give my best guy forget the rest Where you been Dey When the boy Dey soak garri o You come Dey form sey You know me well Form sey you know me Where you been Dey When the boy Dey soak garri o You Dey form sey You know me well Form sey you know me well Nonsense Hey Come through come through When I needed you Guy you never came through Ghost mode to fake love And take asses Now you need a pass When your love no Dey last Bagga Wetin you don't know Guy you no know God came through Shey you see as I Dey show If I pour you water My guy you go know You see as I Dey go I Dey learn I Dey grow Hey Heads up when I grind on a Monday Give me love I will do it on a Tuesday On a Wednesday Take you through a Thursday Turn up on a Friday Chill on a Saturday Where u at We way better Way better Way better Know better Huh My real ones We way better Way better Real ones turn it up Where you been Dey When the boy Dey soak garri o You come Dey form sey You know me well Form sey you know me Where you been Dey When the boy Dey soak garri o You come Dey form sey You know me well Form sey you know me well Nonsense
Sanatçı: Elevated
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elevated hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı