elevated sabi şarkı sözleri
Okay
Give me something to remember
The weather Dey for two
Memory of a gangster
No be tik tok too
Asabe Dey come my way
And she can obey
She know the lifestyle
She no Dey judge
Steady joy and she no Dey frown
Na she be my queen
I go give her the crown o
No Dey dey dey dey dey dey dey dey dey
Spoil the matter wey you no sabi
No Dey dey dey dey dey dey dey dey dey
Spoil the matter wey you no sabi
As e no work for us
Na we spoil am
No Dey spoil my name
That's some lame shit
Gave my very best
And I put it on my Mama
See Your drama no Dey end
You are leaving me karma
Wow
You sey Na me number one
No need for number two
Girl Na you be one
No number two
No number three
I Sing to my good very bad girls
Love me today for long time
No be today No be today
Everything cast Everything cast
No Dey dey dey dey dey dey dey dey
Spoil the matter wey you no sabi
No Dey dey dey dey dey dey dey dey dey
Spoil the matter wey you no sabi
No dey dey spoil the matter
You dey spoil the matter
You dey spoil the matter
You no sabi ehh
Okay
VT you go kee pesin
Give me something to remember
The weather Dey for two
Memory of a gangster
No be tik tok too
Asabe Dey come my way
And she can obey
She know the lifestyle
She no Dey judge
Steady joy and she no Dey frown
Na she be my queen
I go give her the crown o
No Dey dey dey dey dey dey dey dey
Spoil the matter wey you no sabi

