elijah edwin ekelebe şarkı sözleri

Austin Nweke Austin Nweke Austin Nweke U talk say you no go hear word (hear word) U waka go ogbodo oyibo One month u don u get job U work 8 months u don tire (tire) Say dem no dey pay u well U live am enter street Say u want dey sale gbana Your mate dey do good job Ekelebe Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Austin nweke Austin Nweke U talk say u no go hear word (hear word) U enter street full time (full time) U start to dey make wazo U don make u no warn rest. U do do u no warn stop U don make enough wazo Greed no go gree u (gree u) The day dem go catch u (catch u) Ekelebe Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe Austin nweke Austin Nweke Police dey find u. (Find u) Ekelebe dey find u. (Find u) U don go sanko (sanko) Go meet the worse people Dey cry say u warn come out But it don late u go serve All the wazo make don dey go Where u dey find lawyer (find lawyer) Ekelebe Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yooo) Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yoooo) Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yooo) Austin Nweke Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
Sanatçı: Elijah Edwin
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elijah Edwin hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı