elikem kofi ghetto politics şarkı sözleri

My country problems plenty Shey we get God but no get no sense My government Christian but without Christ Everybody dey suffer if you ask now Dem go tell you say It's okay, it's alright, it's okay Put your trust in Jah, okay It's alright, it's okay Make you hustle hard, okay It's alright, it's okay Suffer, suffer plenty aye It's alright, it's okay Wetin you want oo my brudda This nation dey reverse If you no get then ask your maker Cus president dey flex Ambassador go chop some money Say anaconda dey Only governor making money Holy Father have your way It's so Spiritual things man i'm into God the most high, no bi igbo Holy Spirit come down Cus you know this life e bi hot like shitto Heavy chest, 100kilos Cus nobody knows what we been thru Still dey hustle till thy kingdom come It's okay, it's alright, it's okay Put your trust in Jah, okay It's alright, it's okay Make you hustle hard, okay It's alright, it's okay Suffer, suffer plenty aye It's alright, it's okay We go suffer all year round But December we go vibe Everyday and all night If you get then you bi guy My people slowly believe this lie Make you wake up shine your eyes Nation service we dey do for free But some places dey require fees Your country do nothing at all for your needs They believe in a god but them call am greed So wetin you want oo my brudda This nation Dey reverse If you no get then ask your maker Cus president dey flex Ambassador go chop some money Say anaconda dey Only governor making money Holy Father have your way It's so (Spiritual things man I'm into) It's so (God the most high, no bi igbo) It's sov(Spiritual things man I'm into) Holy Father have your way It's so (Holy Father) It's so (Holy Father) It's so (Holy Father) It's so alright Holy Father it's so
Sanatçı: Elikem Kofi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elikem Kofi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı