elino elevate şarkı sözleri
I'll be my feelings, when things are not right
Gat me in my feelings, that one day I would die
But i go jaiye pa for here before I comot
Carry plenty kele carry dem go my domot
To all the stress, wey dey this life
Money is the only remedy
Make i dey see money
Make i no dey lack
For the rest of my life
As i dey try make my pay
Make i dey elevate
For the rest of my life
Same people with a different grace
Same competition, different pace
Same business with a different grace
If you think say you get touch, some people them get craze eeh
So I dey pray, I dey pray
Make Satan no mess with my brain
I dey pray, I dey pray, I dey pray
Make all my blessings come my way
I dey pray
Make i dey see money
Make i no dey lack
For the rest of my life
As i dey try make my pay
Make i dey elevate
For the rest of my life
I been on this grind for a while now
Baba bless my day, Baba make a ball out
Things wey dey sup, these things are hard now
These things are hard now
I know some people dey and they wait for my down fall
You can never underestimate me, am a warrior
I'ma give it all it take even, I'ma give it all
Just to get to the top
Make i dey see money
Make I no dey lack
For the rest of my life
As i dey try make my pay
Make i dey elevate
For the rest of my life

