elino for life (feat. coaco) şarkı sözleri
Hmm yeah yeah
BadmanJapepe
Coaco Cocoa
All I want is the money
And my own pretty shawty
All I want is the money
Gun for no kill
Na person wey pull the trigger
Poverty
Turn believer to a sinner
I look dope for my money
Like I look dope for my shawty
This my grind
I give it 1hunnit
I just want a good life
For life
I just wanna sing my song
For life
Give them gbedu and base
For life
I just want this money
For life
I just want a good life
For life
I just wanna sing my song
For life
Give them rhythm and base
For life
I just want this money
For life
So i ride with the mob steady
Then I gat my fellows
Ori mi matako mi
Ma je kin ko eran mo ero
Oga ta oga o ta
Owo alaaru ma pe o
Igi kan o le dagbo Shey
Beeni ori ire o fe eero
Zero to hero
Mi o soro hero
Ki owo wole
Ki ama bounce up sha le mi ro
Nigga lose some blunt for the situation
Connect to my plug
You sabi smoking session
Like a public secondary school boy
Early morning portion
No need to mention
Wetin eye don see
Pass traffic light wey dey for junction
Like a Nigerian pastor
Give better sermon for church
But I only care about the paper wey dey for box
Rush rush like palliatives
Mo ko e je bi efo shoko
Baba afusa know me say
I like to dey fry your ponmo
Where the money dey
Na there I wan dey play
Won ni inu igbe lowo wa
But don't give a f*ck about what people say
I just want a good life
For life
I just wanna sing my song
For life
Give them gbedu and base
For life
I just want this money
For life
Happiness better life
Ni mo toro
Plenty money
Je kon mo pe aye po gan
Eja eleja ni Jor ma ge nbe
Arego mu gbe oti oloti le
Happiness better life
Ni mo toro
Plenty money
Je kon mo pe aye po gan
Eja eleja ni Jor ma ge nbe
Arego mu gbe oti oloti le
I just want a good life
For life
I just wanna sing my song
For life
Give them rhythm and base
For life
I just want this money
For life

