elis bieber adore şarkı sözleri

Emw records Jaka jaka jaka I nah Nah nah nah nah nah Ooh nah Mummy act like mad for me She get places wey she go fight for me I will never forget the love honey Everyday i dey grind make e better for me Mummy send me school Aye aye I never enter class Aye aye I don dey take coco Mummy am so sorry Mummy send me school Aye aye I never enter class Aye aye I don dey take coco Mummy am so sorry Many things we don pass for the hud mommy no no Everything i dey do one day she go know am Many things we don pass for the hud mommy no no Everything i dey do one day she go know am God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom Back in the day's way be say the boy no blow I don drop many tracks wey no go I don do anything wey no go I visit many blogger's my song no go Aaa Active me brother man Motivate me oga So many trenches wey the boy pass So many pains wey the pass So many things wey the boy no no But steady the boy they grind God bless my momsi When rabber no they nah she wey they their for me Many things we don pass for the hud mommy no no Everything i dey do one day she go know am Many things we don pass for the hud mommy no no Everything i dey do one day she go know am God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom God go bless momsi Original african mom Original african mom God bless my mommy yee My africa queen you shine like a diamond I love my mommy yee
Sanatçı: Elis Bieber
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elis Bieber hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı