elite muzik trust şarkı sözleri

Kilofeshe femile Who getti whole world in his hands Na my daddy my daddy my daddy 2 4 7 he Dey keepy me company And he tell me no Dey stress ni For the midst of crisis e no Dey choke me And he Dey for me Noon and night God e Dey for me yeah Wahala be like bicycle Dey shakiti yeah Igbo yami wa ninu olorun Problem ni lobatan problem ni lobatan Wahala be like bicycle Dey shakiti yeah E gbo yamiwa ninu olorun Problem ni lobatan problem ni lobatan I get God wey Dey show me good good love oh When I fall Shey na you Dey pick me up oh I no mind kasala wey burst I no mind Wetin they go talk I'm gon trust in the lord oh I'm gon trust in the lord Jeun soke jeun soke I tell you brother jeun soke yeah Because it's gon be ok yeah 17 18 19 brother see what the lord has done for me When he put Im hand for your matter You go commot with with testimony I Dey see I Dey see me I Dey see God No matter wahala me I Dey see God I getti I getti I getti confidence I getti I getti biggy confidence I Dey see I Dey see me I Dey see God No matter wahala me I Dey see God I getti I getti I getti confidence I getti I getti biggy confidence I get God wey Dey show me good good love oh When I fall Shey na you Dey pick me up oh I no mind kasala wey burst I no mind Wetin they go talk I'm gon trust in the lord oh I'm gon trust in the lord
Sanatçı: Elite Muzik
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Elite Muzik hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı