eliza temperature şarkı sözleri

Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her She dey want me low key low I give it to am all night long She dey want me low key low I give it to am all night long I pulled her G-strings down, wey she sing my name on high key high key Her body too correct (her body too correct ) She sabi to collect( she sabi to collect oo) Dem say you be bad girl You dey scatter area You dey make the guys dem dey run when they see ya Baby come closer cuz me I get the paper So don't tell me later Searching for you girl where you dey aaah You've been running on my mind you no taya ? Oh girl you dey boss my mind with high pressure and I like it that Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her She dey want me low key low I give it to am all night long She dey want me low key low I give it to am all night long Sweet sweet girl rise my temperature Whine for me girl black monalisa Body so curvy like Africa Your full gallery on my Motorola Girl from the tropics Listing wishes Pull up in classics What be the topic(waoh) She give me headache Beauty from northern Love is a blessing Give me some stressing Come whine for me Austine I like that thing Body so blazing come to daddy Let me stress you on your neck I want to party!!! Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her Sweet sweet girl rise my temperature Shoddy she be bad creature She buss my pipe with her high pressure Walai you can’t touch her She dey want me low key low I give it to am all night long She dey want me low key low I give it to am all night long She dey want me low key low I give it to am all night long She dey want me low key low I give it to am all night long
Sanatçı: Eliza
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Eliza hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı