f. prince ghetto youth şarkı sözleri

Stainless Plenty plenty youths they dey cry ooh Plenty plenty youths they dey die ooh Plenty plenty youths they dey cry ooh Plenty plenty youths they dey die ooh (they dey die ooh) Wetin' they sup for the country Wetin' they kpa for the nation We they die everyday for the country Dem no care if we living or dying eh Say Wetin' they sup for the country Wetin' they kpa for the nation We they die everyday for the country Dem no care if we living or dying eh So they call us the ghetto youths They no care anything we are doing They only care anytime way they need us They give us small money just to use us Dem go make us many many promise After everything, dem go dump us Money no be problem dem go give us So am calling every youth to be careful not to be useless ooh Plenty plenty youths they dey cry ooh Plenty plenty youths they dey die ooh Plenty plenty youths they dey cry ooh Plenty plenty youths they dey die ooh (they dey die ooh) Wetin' they sup for the country Wetin' they kpa for the nation We they die everyday for the country Dem no care if we living or dying eh Say Wetin' they sup for the country Wetin' they kpa for the nation We they die everyday for the country Dem no care if we living or dying eh Yes we are ghetto youths Our lives matters We need job oo We need money just to take care of family (take care of family) Yes we are ghetto youths Our lives matters We need job oo We need money just to take care of family eh
Sanatçı: F. Prince
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
F. Prince hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı