f2geezy true story şarkı sözleri

I just shot a man down Mama mama I just shot a man down F2geezy Living on my terms and I don't care Make e no dey be like sey I pkanke e Ni gba to tojo lo do padi e You go don see sey I no fancy e She mo le pe e I don knock your gate tire But me no dey there All these Nigga acting funny But me no dey fear Gbona feli feli See me inside teli Feel it in my belly I dey feel like macavelli Standing in my way Everywhere we dey Back then in mowe Eni mowe lomo way Yeah yeah Did you see what I done Came in a danfo Se emi lo fo fun Ye ye ye Awade de de de Awade de de de Awa tan komo lede Awade de de de Se na like this we go dey dey This is my story this song My mama told me Anything I do is for me Anything you do is for you This is my story this song My mama told me Anything I do is for me Anything you do is for you Yes oh they can't oh All the things wey Dem do fit fake oh No every guy you see you go shake oh No be every cup you see you must drink oh Pass me the kush pon d lighter Don't do ciroc only water All this witches holy water Elegushi spray me dollar Make you my ginger hustle Gbowo mi soke Baba mi loke Geezy is talking Geezy is talking All the bullies stepping in my lane Me I just I be riding on my wave Me I wan to kole mi mo le Make I kole mi mo le Make dey call me Omah lay Bad belle people make them jump and pass Anything them do na dem ne ne ne nue Them go dey pray make I get quanta Ololo lo lo na na Awade de de de Awade de de de Awa tan komo lede Awade de de de Geezy just dey always want to kolemole Make e no dey be like sey I wolewole Geezy just dey always want to kolemole wolewole wolewole I go live my life nothing test me Me I must to buy mommy Tesla Do am sharply make I no dey wait All my guy dey don ball I no jealous Dey my lane. Uh ye ye ye Uh ye ye ye Ye ye ye Ye ye ye ye ye This is my story this song My mama told me Anything I do is for me Anything you do is for you This is my story this song My mama told me Anything I do is for me Anything you do is for you Awade de de de Awade de de de Awa tan komo lede Awade de de de
Sanatçı: F2geezy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
F2geezy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı