faaj godzilla riddim şarkı sözleri

(FreeBoy Kind Of Shit) Ohhh Ohh no no no no no no Ohh no no no no Ohh no no no no no no Big rastaman Bloody rastaman Anytime dem see me dem dey call me rastaman Shawty tell me say she come from Astana Jennyfer start to move your body faster When she bring it back I need to call the NASA now She take me out of space I need to call the NASA now Bend down, touch your ten toes and after that Jennyfer start to move your body faster Godzilla Say man na Godzilla Man I woke up in the morning feeling like Godzilla (Godzilla) Modafuckers no go fit to stop me now 'Cause this one pass marathon We in the same river, but we no be the same fish (My G) No dey tell me make I calm down now 'Cause I'm the type of nigga wey no too like see finish (My G) No be game No be Koh-Lanta nah nah ahh Big rastaman Bloody rastaman Anytime dem see me dem dey call me rastaman Shawty tell me say she come from Astana Jennyfer start to move your body faster When she bring it back I need to call the NASA now She take me out of space I need to call the NASA now Bend down, touch your ten toes and after that Jennyfer start to move your body faster Bad since back when we dey danse do front flips Dem no know say man's bad since napkins Too many people dey try copy my tactics Dem no get sense, but dem dey claim say dem bad pass Where I'm from we dey hustle pass jackass 2000's baby but we no wear diapers They don't wanna see us up But we keeping it a hundred percent yeah No dem no fit see me I don go Roll me one kick, I don jonze Shawty wanna give me in slowmo She tell me say make we forget feelings ohh no Dem a talk, but I swear they don't know How the thing goes If you want check am ohh no Make shure say you fit bear am Big rastaman Bloody rastaman Anytime dem see me dem dey call me rastaman Shawty tell me say she come from Astana Jennyfer start to move your body faster When she bring it back I need to call the NASA now She take me out of space I need to call the NASA now Bend down, touch your ten toes and after that Jennyfer start to move your body faster Ohhh Ohh no no no no no no Ohh no no no no Ohh no no no no no no (FreeBoy Kind Of Shit)
Sanatçı: Faaj
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Faaj hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı