faaj holy water şarkı sözleri

'Nobody feels sad ehh Holy Water ehh All I ever tried to do was to make sure nobody feels sad ehh If na me cause your pain, then I pray make you no feel am again I know say all we na sinner Nobody holy pass God ehh Be like say I need deliverance Pour me holy water ehh Holy water ehh Pour me holy water ehh Too many questions full my head I never still get answers ehh I don di look but I no see no sign I don di search up and down for a while I don di punish myself for no crime E no easy to forget but I'll try All I ever tried to do was to make sure nobody feels sad ehh If na me cause your pain, then I pray make you no feel am again I know say all we na sinner Nobody holy pass God ehh Be like say I need deliverance Pour me holy water ehh Bad energy Go and no come another day Negativity Go and no come another day Who be give you umbrella when you be dey for under rain Now they can't get to you Tell dem no be this time around When you be thirsty who be give you water Man I tire when I check the matter People dem wey di trek dem go still be the same people dem wey go mock you if you buy okada Yehyehhhh Keep fighting for your dreams I know, e no easy And elevate your soul high pass adrenaline 'Pray make we win, and I'm down on my knees holy father I don di look but I no see no sign I don di search up and down for a while I don di punish myself for no crime E no easy to forget but I'll try All I ever tried to do was to make sure nobody feels sad ehh If na me cause your pain, then I pray make you no feel am again I know say all we na sinner Nobody holy pass God ehh Be like say I need deliverance Pour me holy water ehh 'No fit let anybody play with my emotions Now na less emotions, more motion As the body still di function And the blessings just di flow like the ocean (In case you no know, now make I tell you say) I say na terminal Terminal, ouais c'est terminé Les bêtises ne veulent pas s'arrêter J'sais si je dois prier ou méditer Donc j'fais les deux (FreeBoy kind of sh!t)
Sanatçı: Faaj
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Faaj hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı