faaj slb şarkı sözleri

Man's so broken Everyday you go see me with smile but I am not okay All the pain that I feel I just pray that one day I'll be okay And if I talk dem no fit understand so I might as well hold it in, If dem ask you Tell them that I'm okay So me sing say Hold up Wetin person no go see inside this cold world People go do you wrong then act like say na you f*ck up And dem go do am again ahh On God Dem go want come back again ahh Pretend like say dem care about your pain ahh On God Somethings can never be the same again Na why you got to really use your head not emotions Ahhhhhh I need henny make I put am for system Roll one again Make I go high a bit Ahhhh The thing di try for scatara my system I roll one again make I go high a bit Ahhhhh I be want sit-down for their table but I swear dem no gimme chance So me I go build my own I be want enter through the door but I swear dem no gimme chance So me I go pass through window I dey steady on my lane I di run my race Thank God the blessings still di come my way Things wey I see still di dey for my head This life fit make man craze The calamity calamity fit to kill person ohh Na when you di suffer you go see people ohh The place wey we come from, I say na deep end ohh Wetin man go do I say man no know No be say dem no fit help you Dem di wish make you fall down Dem di pray make we give up, surrender But we be sending it back to sender I no fit, i no fit shout ahah The matter deep I no fit talk am I swear to god I no fit shout ahh The matter too long, I no fit talk am all I no fit, I no fit shout ahah Yeah I no fit, I no fit talk am I no fit, I no fit shout ahah The matter too long, I no fit talk am all I no fit, I no fit shout I get too many people wey di count on me I no fit kpai Everyday we struggling to survive But some people still di pray make we no shine 'Don't know how some people can be so heartless The matter deep I no fit talk am I swear to God I no fit shout ahah The matter too long, I no fit talk am all I no fit, I no fit shout ahah I put my heart and my soul in any thing that I love That's why when dem f*ck up it hurts so bad Dem go step on you when you're low Dem go praise you when you up Na so this life dey and man it's so sad Innocent, innocent 'Say nobody innocent Everybody get comma (Innocent) Inside my head na tsunami (Innocent) I pray to God make I no go mad Innocent, innocent 'Say nobody Everybody get comma Inside my head na tsunami I pray to God make I no go mad SLB Ohhh man's just a SLB ohhh man's just a SLB Yehhh man's just a SLB yahhh SLB You know say mans just a SLB Nobody knows how the f*ck I feel You know say man's just a SLB yahhhh SLB SLB SLB SLB SLB (You know say man's just a SLB yahhh) I get too many people wey di count on me I no fit kpai Everyday we struggling to survive But some people still di pray make we no shine 'Don't know how some people can be so heartless FreeBoy kind of shit
Sanatçı: Faaj
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Faaj hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı