fabian blu inim şarkı sözleri

I'm on my skushies and i gat my loud oh I remember days when i no fit drop oh no Bye Bye to my past, they were fucked up days Bye Bye to my... they were fucked up days This is evergreen, make you tell kazeem Tell am sey my sound e don dey port like gold From East to West North to South East to West North to South Listen to my Makosa, Dance to my Makosa Make we dey denge pose, I go dey denge denge pose Listen to my Makosa, Dance to my Makosa Make we dey denge pose, Make we dey Dance Dance {Lead Guitar Interlude} I got love I got love for my family (for my family) Enemies wan kill me but dem still no reach But dem no fit reach Follow me Follow me Make we go parry Make we go faajii, make we go faajii This is evergreen, make you tell kazeem Tell am sey my sound e don dey port like gold From East to west, North to South East to West, North to South Listen to my Makosa, Dance to my Makosa Make we dey denge pose, i go dey denge denge pose Listen to my Makosa, Dance to my Makosa Make we dey denge pose, Make we dey Dance Dance
Sanatçı: Fabian Blu
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fabian Blu hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı