fabsongz i know şarkı sözleri

Woah woah Oh no o o o yeah Make i no o do something Wey go make me won dey loose guard yh Wey go make me won dey loose my way Wey go make me to dey shalaye So pour me holy water for my head Make i no fall down on my way Say make i no loose guard for my way Inna my way (my way) Delilah Dem won don me samson and delilah But i no go let dem cut my dada Me i go dey gara As omo dada You know because i know I know o o o I know o o o I know o o o Wetin i know Because i know I know o o o I know o o o I know o o o Wetin i know True uh o uh o I know the truth uh o uh o No go let life Cut my sandals No go let life Con put me for trauma Cause me i no go dey here Forever so i leave my life No dey bother Any other man Na my daily bread Me i dey find So make i no kolo Uh I carry my hustle for my soul Uh Sometimes e dey heavy for my bone I no fit fall Cause Jehovah na God Shey know say Delilah Dem won don me samson and delilah But i no go let dem cut my dada Me i go dey gara As omo dada You know because i know I know o o o I know o o o I know o o o Wetin i know Because i know I know o o o I know o o o I know o o o Wetin i know Because i know uh uh I know I know uh uh I know o I know o o o I know I know uh uh o I know Because i know uh uh I know I know uh uh I know o You already know Fabsongz yeah eh
Sanatçı: Fabsongz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fabsongz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı