fabsongz no yawa şarkı sözleri

Nobody fit to understand So much pain i feel Nobody fit to understand So i carry my problem Cause na only me fit understand Like me Nobody fit to understand If to say My situation dey show for face I for don turn to masquerade Maybe na why dem run away Away So many bad experience Wey man face but still we no relent No Me i no dey fear bad man Come through like a soldier man No yawa Hmm No yawa No add kasala to my problem If you no say you no fit solve them Omo Kilo fe fe Kilo fe fe Make dem tell me wetin dem want Wetin dem want oh Want oh 29 missed calls no be say i no won pick up Matter plenty for my medulla E dey give me hiccup Because Uh woah uh This journey na for only me To run Me i don gas out But i gas still move on Move on Nkechi no go dey for this one Kill my konji I no feel am Feel am Aje Man i'm never stopping Never Aje So many singles Wey no make wave E no mean say the talent no dey The talent plenty No yawa Hmm No yawa No add kasala to my problem If you no say you no fit solve them Omo Kilo fe fe Kilo fe fe Make dem tell me wetin dem want Wetin dem want oh Want oh No add kasala to my problem If you no fit solve 'em
Sanatçı: Fabsongz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fabsongz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı