face b go down şarkı sözleri

Get down Get down, get down Ogba Girl your body, superlative Big, bigger, biggest And when you smile contaminating After the party, we for body, when the party go down Everybody… just the soji, when your body go down Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down. For this your body, everybody wey get e money go spend am Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am Everybody just the soji when your body go down Oya wait, Oya wait make I tell una something As you come for this show make I tell una something If you come to this show with your personal person Make you gum body make you no go look for the person Many boys dey this show wey no come with their person Go ja ja ja, go down Fall yakata, go down Go ja ja ja go down Fall yakata, go down Easy, easy, make you take an easy, make you no go wound person Girl your body, superlative Big, bigger, biggest And when you smile, contaminating After the party, we for body, when the party go down Everybody… just the soji, when your body go down Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down. For this your body, everybody wey get e money go spend am Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am Everybody just the soji when your body go down I just want to groove, I just want to groove This your body, I joist want to do, if you come my room I get pool. We can swim and cruise, only me and you Nobody, are you in the mood, make we change the cruise Go ja ja ja go down Fall yakata go down Go ja ja ja go down Fall yakata go down After the party, we for body, when the party go down Everybody… just the soji, when your body go down Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down For this your body, everybody wey get e money go spend am Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am Everybody just the soji when your body go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Sanatçı: Face B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Face B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı