face b my prayer şarkı sözleri

Okay… Are you ready now Face B Na me dey here so… Face B again ooo They the ask me, na Wetin the make me shine They the ask me, na Wetin the make me fire ya ya ya Everyday everyday na my story the make them manya manya I pledge to my hustle, I no go ever tire, tire Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) Anybody, go fit succeed like Aliko Dangote You fit be great like Nelson Mandela Make you hustle make your dreams become reality You fit suffer today but enjoyment infinity, e no go finish. Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) For person wey the hustle day to day Just concentrate, one day your day go break oh... If you the work and pray you no the make mistake Don't underrate, anything can make you great yeah yeah... They the ask me, na Wetin the make me shine They the ask me, na Wetin the make me fire ya ya ya Everyday everyday na my story the make them manya manya I pledge to my hustle, I no go ever tire, tire Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer) Grant my desire eh… (my desire) Anybody, go fit succeed like Aliko Dangote You fit be great like Nelson Mandela Make you hustle make your dreams become reality You fit suffer today but enjoyment infinity, e no go finish
Sanatçı: Face B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Face B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı