face b them gather şarkı sözleri

Na me dey here so Face B yeah I know I know But them never never know They know They know They claim them never know I no be that guy wey like ojororo Oh no no no I no be that guy wey like to condo I the live my life I no get time for poco nose. See naija boy wey don the trend for Toronto I know know know Them gather On top my matter On top my matter Them gather To know the matter To know the matter Them gather Some wear agbada On top okada Them gather I know the matter I know the matter One thousand years Oh They don read they don search they no find They go ask Tunde oh One thousand years oh oh They don read they don search they no find They ask Tunde oh Today oh oh All the people wey the read my life exam na today oh Person wey read go write Person wey no read e go write Make they write Them gather On top my matter On top my matter Them gather To know the matter To know the matter Them gather Some wear agbada On top okada Them gather I know the matter I know the matter I know oooh I know, I know Ooo oh oh Enjoy live no suffer go die oh Oooh oh oh I know ooo I know, I know Oooh oh oh Many people the read my life oh Oooh oh oh Person wey read e go write Person wey no read e go write Person wey read e go write Person wey no read e go write Make they write oh Read e go write Person wey no read e go write Person wey read e go write Person wey no read e go write Make they write oh I know I know But them never know They know They know They claim them never know I no be that guy wey like ojororo Oh no no no I no be that type wey like to condo I the live my life I no get time for poco nose See naija boy wey don the trend for Toronto I know know know Them gather On top my matter On top my matter Them gather To know the matter To know the matter Them gather Some wear agbada On top okada Them gather I know the matter I know the matter ah Hmmm Face B yeah
Sanatçı: Face B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Face B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı