factz tn reality şarkı sözleri

Got a lot of things on my head But the nigga still stay fresh If i no tell you You no go know mhen i swear We no dey look like watin we pass through Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew So many people no fit relate Na only me know how e dey do me Make nobody bother me Make nobody judge me If watin do me do you You go fit do pass me Am not capping you go worst pass me Oya rest comot eye for my business Got a lot of things on my head But the nigga still stay fresh If i no tell you You no go know mhen i swear We no dey look like watin we pass through Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew I just wan give you vibe on vibe As you sip your hennesy Make you dey sing as you dey feel the melody Peace of mind I no like wahala Make you no stress me abeg Got a lot of things on my head But the nigga still stay fresh If i no tell you You no go know mhen i swear We no dey look like watin we pass through Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew Maka everywhere good Everywhere nice Everywhere maranma Everywhere stew
Sanatçı: Factz TN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Factz TN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı