fada k abena şarkı sözleri

Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Other girls go Other girl come Soldier man go Soldier man come Buh na you Me I want Other girls go Other girl come Soldier man go Soldier man come Buh na you Me I want Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind I Dey form hard guy But I don fall In love Come Baby girl na wetin you gimme chop I no like this feeling I no like this thing I Dey think of you Me I no fit sleep All my guys Tell me say Fada you don f*ck up I tell them say That girl She gimme something chop Me I no understand Be like say I don jazz Bena Bena Bena Shey you go come and show me to your mother Abena oh oh oh Bena Bena Bena Shey you go come and show me to your mother Abena oh oh oh Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Other girls go Other girl come Soldier man go Soldier man come Buh na you Me I want Other girls go Other girl come Soldier man go Soldier man come Buh na you Me I want Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind Abena be the only Wey I want Abena be the only Wey I need Abena gimme peace of mind
Sanatçı: Fada K
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fada K hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı