fada k hallelujah şarkı sözleri

Hello momsi I see your call I nor no Wetin I go talk Na why I s*** I de find money Make I give you for your shop My house rent don expire My landlord self don de call How my sisters dey Hope say dem done chop Just dey pray for me Make I find a better job The hustle hard for me Money self never drop Omo I don tire But I nor go ever give up Tell pastor make he put he me for he prayer D**** de fight me Abi na mami water For how long I go run Who the f*** I go fear I don tire to de suffer Baba touch hand for my head na Say my God de wait for me Family de wait for me Wetin I go if I nor get the money God oh God oh Say the money go come Hallelujah We go de ok Hallelujah We go drive phantom Hallelujah My mama go dey okay Hallelujah Oh oh oh oh Say the money go come Hallelujah We go de okay Hallelujah My mama go fly for plane Hallelujah Me I nor one get d bread Me I want the bakery I don tire to de trek Me I want the Bentley M A N Am now a real man I get responsibilities I nor fit run na Obi cubana get 2 head E nor get Dangote get 2 head E nor get Elumelu e get 2 head E nor get So why me nor go buy private jet now Limme oh Say the God when do am for Emeka Na thesame God go do am for FadaK Say the God when do am for Emeka Na thesame God go do am for FadaK Say the God when do am for Emeka Na thesame God go do am for FadaK Say the God when do am for Emeka Na thesame God go do am for FadaK Say the money go come Hallelujah We go de ok Hallelujah We go drive phantom Hallelujah My mama go de okay Hallelujah Oh oh oh oh Say the money go come Hallelujah We go de okay Hallelujah My mama go fly for plane Hallelujah
Sanatçı: Fada K
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fada K hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı