fadakhar money money şarkı sözleri
Hmmmmm
Fadakhar for d boys dem, for d gals dem
See dis life my broda
E get as e be, life self no balance
Some no get cloth o, while sum people Dey rock plenty agbada
House rent never dey landlord don Dey para...
Na wetin Dey make man hustle Kara kara o
Aye reti eleyami
nibolefi toluwa si ooo
Envyness Dey cause jealousy o
Wofe pami oo
E esha nu mummy oo
E pity daddy mi oo
I don't want to die young
I just want to rise up o oh
Aye komalepanu dey make dem take say na blood money
Fraud money
All d money
Money money
Ayee koma lepanude
Make dem talk say Na bloody money
Fraudy money e
Owoto deru ba oshi
Owo to de ru bo iya
Owoto deru ba oshi
Owo to de ru bo iya
Ayeee ee komolepani deh
Make dem take say na bloody money
Fraudy money eh yee
No body Dey for u just know
Carry ur cross oo
No go cus go slow
See tables don Dey shake o
We plenty wey we come from d ghetto
Wen I go get O, me I don't know
On God me I follow
Aye reti eleyami
NIbolefi toluwa si ooo
Enviness Dey cause jealousy o
Wofe pami oo
E esha nu mummy oo
E pity daddy mi oo
I don't want to die young
I just want to rise up o oh
Aye komale panu deh, make dem take say na blood money
Fraud money
All d money
Money money
Ayee komapanude
Owoto deru ba oshi
Owo to de ru bo iya
Owoto deru boshi ee
Owoto deru boya
Ayeee komolepani deh
Make dem take say na bloody money
Fraudy money eh yee

