fadez ada şarkı sözleri

Ye ada ni o yeah Fdbk mrd Say I get this girl wey dey para gan Brother no be lie Her body clean she too set she too fine her shape like pyramid diamond Baby carry body follow me in my Benz kowa bami ya photo ni Baby I will treat you right buy ride and fly you miami Ebami pe ada o ye ada ni Na she dey make high like bana o ye bana ni She carry front she carry back o ye back ni Follow me kowa mo mama o ye mama mi Ada too sweet ada toh Shan o Baby Na you I wan marry o Give me the chance make I enter you I go treat you right sotin gbomi o You fine like ahn wettin me I no fit talk Omo you too bad o this kind love e dey turn me on She be like farabale malokosi gutter Ada too soft omo ajebutter ahn She dey cool my temper Baby no go make me mental Omo oti tojo meta when I go see ur face wey fresh like butter Say she dey cool my temper Baby no go make me mental Ebami pe ada o ye ada ni Na she dey make high like bana o ye bana ni She carry front she carry back o ye back ni Follow me kowa mo mama o ye mama mi I no the girls dem package o But ada aje she dey savage o Toba wo inu club she dey damage o She too get sense ah oni strategy o Ada ni mofe I no dey f*ck with other girls Make your body gum my body make we start dey pepper dem The way you fine fit a man sell him house Give you the money make you dey use am dey enjoy your life Ani biti seh motin go gaga For your body aje moma jo dada Oya pamukutu kama ro dada Ada too set ibadi yen por No long cap
Sanatçı: Fadez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fadez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı