fadez gold digger (feat. willykay) şarkı sözleri

She be like I no too dey cap Oh my guy And I no dey follow guy With low lifestyle Shey you get money ahn Make we vibe oh no Be like say she be gold digger So I told her stfu Oya look my eyes Me I no be ase Buh I go treat you right Puff pass and we go hmm all night oh oh Say you go be my olo o Omo ton gbe mi soro Say you high like colo o Fire pass ride oh no Say you go be my olo o Omo ton gbe mi soro Say you dey high like colo Fire pass ride oh no So I met this girl one day when I was walking with my buddy She was like a starlight In her very sunny body Then I took her to my mom Coz that was the norms 5 4 3 we were like a cuddle buddy Mommy ni omo buruku lomo Yi baby gbo temi All things are gonna be fine Iyen to ba gbo temi Awon omo to ba ti pupa bai Se ni inu won ma dudu But I disagreeed with my mom Mo seti kunkun I was like mom no She's a new being Tho her life was very shallow But now it's a deep thing Mommy said taking to her advice Would have been the best thing But the way the matter beat My mind pass wresting I stood by her when Everybody ti ni kole work Mo sora mi di Cola Bi (Koker) tie ni kolewerk Brown skin girl to tun Wo neon color Bi mi ti e ni gba salary Ma so matter e di work Say you go be my olo o Omo ton gbe mi soro Say you high like colo o Fire pass ride oh no Say you go be my olo o Omo ton gbe mi soro Say you dey high like colo Fire pass ride oh no Omo you my chocomilo Oma gboko mi wo Odan mi wo Oun jo konkon bilo Chocomilo shoma gboko mi wo Omo odun bi chocomilo I no go bobo you o ahn Odan mi wo ofe gboko mi wo ahn Chocomilo odun bi koko ni
Sanatçı: Fadez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fadez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı