fadez omg şarkı sözleri
Opolopo lo n soro
Fadez baby
Shey you know the feelings gan
Getting money million dolls
Steady grinding with my fellas gan
And mi gat mi faith in God
The way I dey do my stuff
Omo wanle le ba gan
Won ti rope ama ri bakan
Eledumare gat my back
Orin tin ba ko sade wan ma gbo
Say ur body koma gbon
Anytime we drop they say oh my God
Fadez baby too bad jor
Orin tin ba ko sade wan ma gbo
Say ur body koma gbon
Anytime we drop they say oh my God
Fadejimi too bad jor
Dance to my ringtone
Gat me feeling fly like kite o
And my gbedu sweet like potato
Let love lead omo no dey hate o
I too reason many things for my head
For my head 24/seven on the grind o
Omo say we never slack o
We pushing p
No go relent me am better than the best
Na only money matter fit to make me vex
And I get niggas wey dey wait for my success
Cuz dem know one day we go pull up inna benz o
No go relent me am better than the best
Na only money matter fit to make me vex
And I get niggas wey dey wait for my success
Cuz dem know one day we go pull up inna benz o
Shey you know the feelings gan
Getting money million dolls
Steady grinding with my fellas gan
And mi gat mi faith in God
The way I dey do my stuff
Omo wanle le ba gan
Won ti rope ama ri bakan
Eledumare gat my back
Orin tin ba ko sade wan ma gbo
Say ur body koma gbon
Anytime we drop they say oh my God
Fadez baby too bad jor
Orin tin ba ko sade wan ma gbo
Say ur body koma gbon
Anytime we drop they say oh my God
Fadejimi too bad jor

