fadoo soft (feat. big baggie & symbol) şarkı sözleri

No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side You can never ever stand in my way Me I fit burst your brain fit give you migraine Nitori owo ni moshe sa nle You can never ever stand in my way Me I fit burst your brain fit give you migraine Nitori owo ni moshe sa nle Kilode ton shey wa mi Oju ti ti awon ota mi Inheritance loshey fun maye mi Maye mi lofi owo da btc Owo inu shaka biti baggie Omo eru di oba Lon shey wa me Omo eru di oba Wonje southy 22k mofe teh Nairobi Kilode ton Shey wa mi Omo oba wole Pull up like tsunami Four bottles on daya Pelu punani Suicide for ama dem be my army Oma ga oo we no Dey reason am sha oo Eso funwo pe won ma gba oo This vibe dey kill dem sha oo Oma ga oo You can never ever stand in my way Me I fit burst your brain fit give you migraine Nitori owo ni moshe sa nle You can never ever stand in my way Me I fit burst your brain fit give you migraine Nitori owo ni moshe sa nle Hmm No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side No counter me and you no get counter I sidan I Dey my side cuz oluwa Dey my side If I roll the J me go pass you level Man just Dey wake up meanwhile is twelve pass eleven Shout out to my gees wey Dey for street Wey show me level Every man go pai one day we go meet For heaven Ti baggie bani oma soft oma dun gboin gboin Ilekun ile eh koti gboin gboin Won ba eh so otun shako Cuz we go shayo all night till we off off Kilowade o'baby chef Oto ojo meta ta rira kini level Kilo gbe wa baby this is past eleven Mofe kama lalakibo kato ma bob Kilode ton shey wa mi Oju ti ti awon ota mi Inheritance loshey fun maye mi Maye mi lofi owo da btc Colo timo gbe lofe ma je iyami Oroma seff wan Dey wyn Colo to gbemi wo Miami ÓMÒ oloba loma nba O mo baggie gan gan Kilowade o'baby chef Oto ojo meta ta rira kini level Kilo gbe wa baby this is past eleven Mofe kama lalakibo kato ma bob Kilode ton shey wa mi Oju ti ti awon ota mi Inheritance loshey fun maye mi Maye mi lofi owo da btc Colo Timo gbe lofe ma je iyami
Sanatçı: Fadoo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fadoo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı