faeji know şarkı sözleri
When you love somebody
You go do everything possible to make sure you nor hurt that person
Oh no oh no
When you love somebody
Their happiness their happiness
Na your priority
Oh no oh no
I wanna know where do I stand
Why you Dey use me play
I wanna know if I Dey your mind
I wanna know today
Tell me right now Howfar
Why you Dey do like this
I wanna
If I Dey your mind
I wanna know today
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I Dey your mind
I wanna know
I wanna know
I wanna know if you Dey reason my side
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I Dey waste my time
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I still get chance
Be like you don jazz me
Blackmagic
The things you do nor be ordinary
My heart beat
For years now
For your sake
For your sake
Baby make you no try to waste my time
Tell me if me and you fit Dey inclined
If you nor wan do just tell me on time
Make you nor Dey send mixed signals
I wanna know where do I stand
Why you Dey use me play
I wanna know if I Dey your mind
I wanna know today
Tell me right now Howfar
Why you Dey do like this
I wanna
If I Dey your mind
I wanna know today
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I Dey your mind
I wanna know
I wanna know
I wanna know if you Dey reason my side
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I Dey waste my time
I wanna know
I wanna know
I wanna know if I still get chance
Be like you don jazz me
Blackmagic
The things you do nor be ordinary
My heart beat
For years now
For your sake
For your sake

