faith pray şarkı sözleri

Faithboy yeh Yeh haha Sauce Eh Oluwa I pray for grace Eh I pray for money o Make i no slide o Make i no fall o Thank God, sey man no be God o Nah why I dey grind o Make i no see Mama, papa dey cry o Nah poverty me dey fight o (oh oh) For this naija eh, man must survive o Eh eh Oluwa I pray for grace (I pray for grace) Eh I pray for money o Make i no slide o Make i no fall o Thank God, sey man no be God o oh Nah why I dey grind o Make i no see Mama, papa dey cry o Nah poverty me dey fight o (oh oh) For this naija, man must survive o (man must survive o) Eh Oluwa I pray blessing o Make i no fall Make i no fade o For this year I pray make I make am o Baba God, make I no payn o (oh oh) I pray for my country o Make love and peace dey reign o I don grind, I don grind E no easy o, but anyhow e be I go thank God o (at last) Eh Oluwa I pray for grace (grace) Eh I pray for money o Make i no slide o Make i no fall o (yeyeye) Thank God, sey man no be God o oh (oh oh) Nah why I dey grind o Make i no see Mama, papa dey cry o Nah poverty me dey fight o For this naija, man must survive o (man must survive o) Mama pray for me (me) Pray for my young ones too Cus if i no do am Dem go do am too Only Jah, me dey call on to(call on to) I'm just a young king o (young king o) Want to make my way o Dem say i no go blow Dem say i no go show Baba bless me o, make dem know Dem say i be nothing, dem say i be nothing Out of nothing, i go be something Out of nothing, i go be something Play my music o, make dem feel me (eh eh) Eh Oluwa I pray for grace (I pray for grace) Eh I pray for money o Make i no slide o Make i no fall o Thank God, sey man no be God o oh (baba) Nah why I dey grind o Make i no see Mama, papa dey cry o Nah poverty me dey fight o For this naija, man must survive o Eh eh I pray for grace (I pray for grace) Eh I pray for money o Make i no slide o Make i no fall o Thank God, sey man no be God o oh (oh oh) Nah why I dey grind o Make i no see Mama, papa dey cry o Nah poverty me dey fight o (oh eh) For this naija, man must survive o Huh hmhm Faithboy eh Huh hmm hmm Sauce...
Sanatçı: Faith
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Faith hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı