femi bliss level şarkı sözleri

Femi Bliss Le yi ooo Oh oh oh Aye Serve dem hot like a dinner man But some still dey hate on a Broda man Smoke cover my face like a Shisha man If I talk my mind dem call me gbana man Moti so fun won tele say na only money dey ginger man I don dey vibe e don teh even when that small boy sing Ojuelegba I know I know I know I know I know I know my Level Oh oh oh ooooo I know my Level I know I know I know I know I know I know my Level I know my Level I know my Level You know you know you know You should know, you know You know your Level Oh oh oh ooooo You know your Level Me I no dey cause Gobe Cos if I do part 1 sure part 2 go dey Na why me I just Dey my Dey Cos who try am their family go say Gobe If you say you no dey do bad again Those who go chop am dem go dey ask again I serve dem custard I no Dey give them pap again Woni zanku lojawo, Hip hop no dey do again Wetin concern me oo, ani kinti korin K' Otedola magbo mi oo ooh K' Omo araye mala mi oo K' Ohun rere mashe koja mi o Oh oh ooo Serve dem hot like a dinner man But some still dey hate on a Broda man Smoke cover my face like a Shisha man If I talk my mind dem call me gbana man Moti so fun won tele say na only money dey ginger man I don dey vibe e don teh even when that small boy sing Ojuelegba I know I know I know I know I know I know my Level Oh oh oh ooooo I know my Level I know I know I know I know I know I know my Level I know my Level I know my Level You know you know you know You should know, you know You know your Level Oh oh oh ooooo You know your Level Serve dem hot like a dinner man But some still dey hate on a Broda man Smoke cover my face like a Shisha man If I talk my mind dem call me gbana man
Sanatçı: FEMI BLISS
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
FEMI BLISS hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı