femi bliss on my feet şarkı sözleri

Oh no Femi Bliss Leyi oo I never do anything I'm just getting Started You never see anything future is foresighted For the blessing that's coming I'm so excited Oluwa lon shola so malo doubt e If you sabi wash hand You go chop with elders Front and back I dey mash my pedals Aye l'on gbemi fo no be say I get feathers Oh no Moti bo kito I don wear my leather No be say I sabi pass my brother Overtaking is allowed Lori titi Oloda As long I'm on my feet amma keep on walking Show dem math show dem workings Normally life na bitch so amma keep on fucking If you don't like me you can keep on mocking As long the money keep on coming Won ti fa mi leti lor I can't hear their Talking Oh no Shey Efo ni abi na Banga Ewo lefe everything here na banger Moti de lekki Moti de iju shaga Mo tin reminisce pelu awon alaga Mio kin Lobo bi ina Nepa Shey aye asan yiii ese mefa Ebami womo ge to lepa I no dey do bbl my broda o Heba Heba Olorun lo shey won Shebi mo lo aleba Kemi Shama Shama wo won Niran Fejo won sun malaika No need go far if you wan see me Beere mi lowo khalifa Ireke no be sugar No Dey tell me yes I know No go too sweet like jazzy burger dem go finish you Even person wey love you can Killy you No follow person drag money ah Olewu Ah I say make I tell you The win and the loose na for only you Person wey you share money no go follow you In the end na your agbelebu Shey Efo ni abi na Banga Ewo lefe everything here na banger Moti de lekki Moti de iju shaga Mo tin reminisce pelu awon alaga Mio kin Lobo bi ina Nepa Shey aye asan yiii ese mefa As long I'm on my feet amma keep on walking Show dem math show dem workings Normally life na bitch so amma keep on fucking If you don't like me you can keep on mocking As long the money keep on coming Won ti fa mi leti lor I can't hear their Talking Shey Efo ni abi na Banga Ewo lefe everything here na banger Moti de lekki Moti de iju shaga Mo tin reminisce pelu awon alaga Mio kin Lobo bi ina Nepa Shey aye asan yiii ese mefa Ebami womo ge to lepa I no dey do bbl my brother Shey Efo ni abi na Banga Ewo lefe everything here na banger Moti de lekki Moti de iju shaga Mo tin reminisce pelu awon alaga Mio kin Lobo bi ina Nepa Shey aye asan yiii ese mefa Ebami womo ge to lepa I no dey do bbl my brother
Sanatçı: FEMI BLISS
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
FEMI BLISS hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı