femi satoshi ballin' şarkı sözleri

Yeeeeeeeeee Nibo Ye ye Tell me where you dey Me i go tell you where I dey Wey i dey light me Jay We gats dey around your place Shey dem say dem wan dey craze Ok then we gat no case  Omo na where the gbedu dey Omo shey na where the shayo dey Me i dey like to dey Omo na where the skele dey Omo na where puna dey Femisatoshi like to dey Den we know say Money full my bag And we no play Wa demo fun wan baby Make you no tey I say make you no tey My baby girl' Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Awon temi den we never slacking Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Awon temi den we never dulling Dan dan Haa kilofesele gan gan Kilon so eni koma bo Shey b'henessey nlo Bacardi si nlo Yee ye dan dan Haa kilofesele gan gan Kilon so eni koma bo Shey b'henessey nlo Bacardi si nlo Kilode baby Rora maa buga Your sokoto kpem pe, pelu buba I know say you gbadun this niggar You like my jiggar I love your sister Yeee Yeee eeeh Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Awon temi den we never slacking Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Awon temi den we never dulling Ose olorun Ose olorun eeh eeeh eeeeh Ose olorun Ose olorun Yee eeh Ose olorun Ose olorun Eeh eeeeh eeeeh Ye yeh (Fuji vibe) Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Yeh we keep on rocking Awon temi den we never slacking Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Yeh we keep on balling Awon temi den we never dulling Ye eeeh eeeh eh Nibo oo Oshamo Femisatoshi Yeh yeh
Sanatçı: Femi Satoshi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Femi Satoshi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı