femi stud number one şarkı sözleri

Intro: (progession....) woh oh oh woh yeah yeah yeeee femi stud femi stud lomo (ey ey) lomo na Verse 1: On a daily base too many gbege wey dy make man craze too many happen wey dy make man raze all of dem boys wey dy face life craze on a daily base when it turn to red but we hoping to God hin go be all our problems go be(end) one day everything go be for us e go be for us yeah yeah yeah Chorus: I just wanna be the number one pull up like number one cos I'm the number one fresh out like number one first-class like a number one fucking number one! I just wanna be number one pull up like number one fucking number one! top life like number one chop life like number one yeah yeah Bridge: but I still dey pon my grind and I came with my flaws and I'm striking them hard and I'm flexing my life but I still dey pon my grind and I came with my flaws and I'm striking them hard and I'm flexing my life but I still dey for my [2ce] (dey for my) and I still dey for my [2ce] dey for my lane (lane) dey for my chase dey for the bag me I dey for the race ain’t no stopping me dey for my case ain’t nobody fit holding my case Verse 2: Loni 4:40 ti (forh forh ti) mi o gbo nkan kan if it’s not about the money mi o soh nkan kan (eyy) that’s why we pray for grace everything we dey do we dey hope on grace (woh woh oh oh) in every day I'm just trying to survive so I live my life on God o and I put my trust in him say one day e go be for me La Vida Loca current spender a ma lo higher a ni jabo on a daily base daily raba (ahn ahn) make i live my life (yeah eh) make i just but shey you know everything go turn in your favor all your blessings go come in a major everybody around you everybody go flenjo uh uh Bridge: but I still dey pon my grind and I came with my flaws and I'm striking them hard and I'm flexing my life but I still dey pon my grind and I came with my flaws and I'm striking them hard and I'm flexing my life but I still dey for my [2ce] (dey for my) and I still dey for my [2ce] dey for my lane lane dey for my chase dey for the bag me i dey for the race ain’t no stopping me dey for my case ain’t nobody fit holding my case Outro: uhn uhn uhn femi stud lomo femi stud lomo na (Sax progression fades out)
Sanatçı: Femi Stud
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Femi Stud hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı