femidave coconut şarkı sözleri

Yah yah yah uh Dem call me Femidave Eh eh eh Dem be tryna break coconut for mi head Many things dem do me wey I can’t comprehend One day me go blow but my brother no know Life to short me no bother So me take am low low Uh uh uh me whan blow o o make I kill show Uh uh uh me whan blow o o o make I kill show oo Smile for my face dem wicked for my back Me real real but them snitch for my back Who I Go reason my matter I no know oh I no know oo Cos some brother no be brother and sister no be sister And some brother no be brother sister no be sister oh no ooo Uh Uh Uh nobody o when owu Dey blow me mi see no body o uh ooo Uh nobody o o when owu Dey blow me mi see nobody o I say nobody o when owu Dey blow me mi see nobody o uh o Uh nobody o when owu Dey blow me mi see nobody o Dem be tryna break coconut for mi head Yeah yeah yeah yeah Dem be tryna break coconut for mi head Koba Eh eh dem be tryna break coconut for mi head , woah woah woah Whoa dem be tryna break coconut for mi head o Oh I say chebele chebele Che Everyday nah chebele chebele Che Che Oh say chebele chebele Che Huh dem be like that chebele chebele Che Che
Sanatçı: Femidave
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Femidave hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı