femidave gezuz şarkı sözleri

With my soul take me far With my soul take me far With my soul oh oh take me far Choir master to hun se mojo Omo pastor to hun se stripper Left home when I was 5 Nah Benjamin dey make me grind Greener pasture nah im I dey find Give me cut give me lime Treat me bad but I do no crime Loving rules wey dem no legalize Chuk leg for my shoe if e go size you Many shit wey I no fit emphasize Run many errands kin to ba de bi So many shit but kogbagidi All these pikin just keep on vexing From Gwagwalada to lasgidi Trust no one with my shi shi Wonder how naira fall for cedes Eh eh ba mi ko ina e lo hun yo sibi Local man running all them cities Lingard yin score o shenk lukaku Mo handle matter yin fu awon amotekun Omo ise yin tun ni enu oga hun run Se ri pe e ti be ju Dem say nah music we Dey use our money do Pe awa o ni ajeseku If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many of you wey Dey look at us for no get any hope in is If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many of you wey Dey look at us for no get any hope in us Money on my mind like what tha fvck Devil in my heart but my crush nah God Who for survive if no be Gesus Poverty fit nack person for cross Pako boy now looking posh I go run mad if I think them all E repeat mi kin ma ba awon omo yin but fvck it all I'm heading up Ni modi ni mosan ni Ayobo de command From gate to ipaja Gbo gbo owo yin ni ma fi ipa gba Poverty so bad motherfvcker so I quit being legal Run shit for so many years but popo still no catch me If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many of you wey Dey look at us for no get any hope in is If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Many girls for no show us love for this street wey we Dey dey grind If no be G Gesus If no be G Gesus If no be G Gesus Gesus
Sanatçı: Femidave
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Femidave hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı