femorano try again şarkı sözleri

Ko pa ri We still Dey chase Brother no panic Mo se se bere you never see anything I still Dey go far make you Dey watch movie You go soon hear from me Fantastic Ose dandan ire akari Make my helper come locate me Ni gusu ariwa ki Aje wa mi ri Make them no see me finish My brother oo No dey too show face them go enter you oh Oro otito fun eni to gbo ni oh Oro otito fun eni to gbo ni My sister oo No dey too show face them go enter you oh Oro otito fun eni to gbo ni oh Brother man i say no one care If na money them go Dey interest Emi ti mo pe won be ni se Brother man i say no one care If na money them go Dey interest Emi ti mo pe won be ni se Ke mi ma se ri ogun Agbako Lati kekere lo mo de ti n pe ika iroko Folohun sho gbu do ma sora e oh Cause life no be so as you Dey think Tell me why you no wan see me winning Cause if I fall Watin you achieve oh I no go lie I don Dey feel it Blessings on the way omo e go soon show I know all the niggas Thinking of better life When e go set Try again you fit cash out Life no easy as you Dey think oh I know all the niggas Thinking of better life When e go set Try again you fit cash out Life no easy as you Dey think oh Brother man i say no one care If na money them go Dey interest Emi ti mo pe won be ni se Brother man i say no one care If na money them go Dey interest Emi ti mo pe won be ni se
Sanatçı: Femorano
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Femorano hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı