femso duuru ife şarkı sözleri
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Your love piano is sounding
For my ear o darling
And e get as e dey do me
Wey I no fit explain
Duuru ife re
O n dun leti mi o
I no dey feel like this before
E no dey do me like this before
I can't get you off my mind
Ye e gbami o
E dey make people dey say
I don lose my sense and brain
I can't control this feeling
Ha ha ha eh ha
Nah you be the pill wey go make me dey alright
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Your love piano is sounding
For my ear o darling
And e get as e dey do me
Wey I no fit explain
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Nah you dey hold the key to my heart o baby
Nah you get the key to my heart o baby
For better for worse
For richer for poorer
Nah only you I want for my life baby
Nah you be the joy of my life baby
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Your love piano is sounding
For my ear o darling
And e get as e dey do me
Wey I no fit explain
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Duuru ife re
O n dun leti mi o
Your love piano is sounding
For my ear o darling
And e get as e dey do me
Wey I no fit explain
Duuru ife re
O n dun leti mi o