feyi alte gbedu wa (ayewada) şarkı sözleri

Big turn up feyi Shay Yo I got my new vibe New slide New style on Guys in d club wey go still turn up Idgaf about where you come from I don't give a f*ck about where you come from I got my new style on Stun it up Wearing all Gucci and a fendi top I don't give a f*ck about where you come from I don't give a f*ck about where you come from Sing Gbedu wa you know AYEWADA you know I no fit talk many for my mind but AYEWADA Gbedu wa you know AYEWADA you know I no fit talk many for my mind but AYEWADA I Dey see them Many things dem talk for my back I Dey hear them Even when them say I no go blow I no relent My sound go prove them he go heal them I Dey see them Many things dem talk for my back I Dey hear them Even when them say I no go blow I no relent My sound go prove them he go heal them Ki lo wa de oo Ki lo tun fe shele gan ni Dem say dem wan turn up for me for me no be story Dem say dem wan turn for me no be story Ki lo wa de oo Ki lo tun fe shele gan ni Dem say dem wan turn up for me for me no be story Dem say dem wan turn for me no be story Gbedu wa ayewada Omo ahh you know I no fit talk many thing I no fii talk many things for my mind gan nau Omo let me sign bo ta Bere lowo my brudda Feyi Shay is a bad boy you know now
Sanatçı: Feyi Alte
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Feyi Alte hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı