feyi i want her şarkı sözleri
Yeko
Girly yeko
When I put you down, girl will you wait (yeko)
When I hold you down, lady will you stay
Oh oh ya kata o shey jeje
Ma shey basha just dey jeje
See your loving drowning me every time and day
I no dey do no more but I want the plate
Oh oh ya kata o shey jeje
Ma shey bata just dey jeje
I no dey do
To follow man fight no dey mood
I just dey my dey on cruise
Brother man better let loose
But I want her here
You can't have her cus I want her here
She badder than them so I want her there
I no dey fight brother but I just wan tell you say I want her here
Oh oh ah ah
Do you even have any manner
Been waiting for you but it don't matter
Left the hood for your matter
Still I want her here
Water no get enemy till you enter Otamiri
To ju eh mari
Brother man shey you fi see all the thing wey mi eye don dey see all these years of living
Don't you be my enemy we fi dey we fi dey amicably
As the Devil and God dey fight Devil still sabi the Bibeli
I no dey do
To follow man fight no dey mood
I just dey my dey on cruise
Brother man better let loose
But I want her here
You can't have her cus I want her here
She badder than them so I want her there
I no dey fight brother but I just wan tell you say I want her here
Oh oh ah ah
Do you even have any manner
Been waiting for you but it don't matter
Left the hood for your matter
Still I want you here

