FGD

1k (feat. Larmy Milano,Kayblack,Femilin,Gidivybez)

fgd 1k (feat. larmy milano,kayblack,femilin,gidivybez) şarkı sözleri

Efun mi ni loud oni 1k Me I no want wahala I just won dey eh eh Ahhhhh it's okay make I dey ball with them Adeleke Loke loke lola kun faya King of the jungle me I no be baboon Wahala wahala wahala wahala Gbomo meji with 1k Do dorime with 1k Everyday likey holiday Feature wizzy with 1k As an upcoming kin gba Grammy Oh dayon mo oh mo Fi chicken change fi lo turkey Imagination won kill me allow me Okay 1k 1k Okay 1k 1k Okay 1k 1k Okay 1k 1k Monday to Sunday my people grinding Omo no sleep we casting and binding Monkey dey work baboon dey chop oooo My brother man wetin dey sup ooh ahn ahn Shey suffer no dey taya you ni Cause he don taya mi ni Epo ti wan epo fedi 1k Ikorodu lo so ojota 1k Awon omo ope gan o gbope 1k Bangbowomi mapolopa 1k I don too suffer I don dey taya taya Hustling for my rabba rabba Kile jaiye loba loba eh You know say nah hotcake Sweet d you can enjoy the cocktail You wan knowledge nah me be fountain And I go still defend you like kante You dey find economics nah we dey We go plan the wedding with 1k Buy you designer with 1k Vacation for Paris with 1k Get you GLK with 1k Cruising on a yatch with 1k Ama fly private jet with 1k Then I woke up from dream and I won ke Okay 1k 1k Okay 1k 1k Okay 1k 1k Okay 1k 1k
Sanatçı: FGD
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
FGD hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı