fhezhykuti ire şarkı sözleri

You know eeehh 2020 get as it be eeehn Nah only God dey push us Sheybi nah me know wetin i dey see Sheybi nah me know wetin i dey hear Hustle everyday see my heart dey bleed Mama tell me say make i no dey fear Cause i can see through my picture Clearly is that vision To be successful that my ambition I dey smile when i look at my future Mo bo oluwa duro Won fe dami duro How i dey survive dey wan know Olofo lo bi nu ologo I was born in the ghetto BoBo no go die in the ghetto I go get money bi ti pablo Ama lowo nile aa tun ni lapo Ohhh yeee yeeee Ire temi lodun yii ooo asese Asese mo ni igbagbo pe Ire temi lodun yii ooo asese Asese mo mòòò Them say im bad Them say im razz Some people dem dey pray say make i die I say make nobody no take my chance Them say am bad Them say am razz Some people them dey pray say make i die I say make nobody no take my chance Mo bo oluwa duro Won fe dami duro How i dey survive dey wan know Olofo lo bi nu ologo I was born in the ghetto BoBo no go die in the ghetto I go get money bi ti pablo Ama lowo nile aa tun lowo lapo Ohhh yeee yeeee Ire temi lodun yii ooo asese Asese mo mooo Ire temi lodun yii ooo asese Asese mo mooo Only my people can relate Life wey i dey live omo nah grace I no follow anyone run race They run your own make i dey my lane Only my people can relate Life wey i dey live omo nah grace I no follow anyone run race They run your own make i dey my lane Ire tawa lodun yiii ooo asese
Sanatçı: Fhezhykuti
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fhezhykuti hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı