fidel morning prayer şarkı sözleri

Looking at the past Eyes been see a lot oh Man homeless Tear tear clothe oh oh Many tears many prayers o Many grass many rislas Plenty breakfast But no dinners oh oh Made bad choices Still I'm a winner oh oh Many many many challenges But I comot as a winner oh Put food for belle oh As I work make I excel oh I nuh dey tiff God I fear o Goodness and mercies Me wear oh Hate me, God defends Love me no pretend Make me your celeb Steady grind no relenting Pray for The one wey consine you The one wey consine me Pray for The one wey be for you The one wey be for me Pray For The one wey dey your hand oh The one wey dey my hand oh Pray for The one wey be for both of us The one wey be for us You need dey think about another man If money come around Na for me and you Nobody better than another man No carry shoulder up like jagaban oh Nobody know my story oh You do me good I do you good too I dey my house ikorodu You dey your own for lekki phase Two Pray for The one wey consine you The one wey consine me Pray for The one wey be for you The one wey be for me Pray For The one wey I use eye dey see The one wey you use eye dey see Pray for The one wey dey your hand o The one wey dey my hand o Pray for The people wey wey we nuh dey know The people wey dey suffer o Pray for People for under the bridge People wey nuh get father o Pray for People wey nuh get mother People wey nuh get food oh
Sanatçı: Fidel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fidel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı