fido awolowo şarkı sözleri

I go smoke that ganja until I go blind You go know say I Dey ganja all the time Pass me the ganja give me brown rizzler Pass me the ganja light me up so high Take me over over the cloud so high Fly me up oo up so high Till I find my self talking with da most high Some some think say me I don Dey mad He still Dey go leave am leave am leave am I think say he don enter that side As I Dey let them know Wetin dey my mind Some dem taking me for a fool yaaaah Awolo Awolowo Ń fa gbó ló lowó lowó Ayé n ló Bebé n ló Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn Me I no mind Wetin dem go talk Ewé atí egbó na the only thing I know Ayé n ló Bé bé n ló Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan Thank you jah for giving us rain Abundant blessings me yay jah fí rain Bless the farmers planting ganja all day Puff one two take of my pain pains away Oh away yh yh Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé Rara o I go roll my spliff my way My way no bé your way yh yh Awolo Awolowo Ń fa gbó ló lowó lowó Ayé n ló Bebé n ló Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn Me I no mind Wetin dem go talk Ewé atí egbó na the only thing I know Ayé n ló Bé bé n ló Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan Awolo Awolowo Ń fa gbó ló lowó lowó Ayé n ló Bebé n ló Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn Me I no mind Wetin dem go talk Ewé atí egbó na the only thing I know Ayé n ló Bé bé n ló Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Sanatçı: Fido
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fido hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı